[Lyrics] 1DA Banton – Way Up Ft. Stonebwoy Lyrics

Lyrics
Yeah you did it here they call me 1da banton
Say na my song be their ringtone
Yeah they see me as the realiast one
Me be no 1 in a me region
Say they never knew the boy was a time bomb
Charley m way up m way up
Say me never come down oo
Mami m way up m way up
Una never come down ooo
Even if dem throw me juju oo
Even if them touch me Dada o
I no send if dem push me for gutter
Mash mi roof for the graveyard o yeah
Internationally known locally mama vibe machine
So me giving you anytime you want it
Bad man me ball properly
So me stepping on the scenes so me light up the place yeah yeah
Even all my flows are finer loving the China
Anytime me come through me call me designer sho
Me no wan watch new sign post
When dem come through
Me give them match up the holes like ho
Charley m way up m way up
Say me never come down oo
Mami m way up m way up
Una never come down ooo
Even if dem throw me juju oo
Even if them touch me Dada o
I no care if dem push me for gutter
Mash mi roof for the graveyard o
I don’t wanna fight nobody
I just wanna live my life
I don’t wanna stress nobody
I don’t wanna cause no fight
Say my body dey ginger me oo
My body dey ginger me ooo
Say na God e dy cover me oo
Na God e dy cover me oo
Forever ama shine like a diamond
Blow like a time bomb
Give it reekyflow like tintintintuantuan
Pose
Original banton
When me stepping on the floor
Everybody wan run
Charley m way up m way up
Say me never come down oo everybody wan run)
Mami m way up m way up
Una never come down ooo everybody wan run)
Even if dem throw me juju oo
Even if them touch me Dada o
I no care if dem push me for gutter
Mash mi roof for the graveyard o
Bad man wan try stop me show
Bad man wan steal my flow
Dem wan stop me like a V I O
Dem wan spoil that ghetto boy parole
But dey never knew ama dynamite
And I strong like a granite
Loose I be tyt like aradite
They say gimme divine wanna I bring divine oo
Now the boy don collect oo
Bad man wan connect oo
Them wan spoil wan forset oo
Bad man connect oo
Now the boy don collect oo
Them wan spoil my forset oo eh
Charley m way up m way up
Say me never come down oo
Mami m way up m way up
Una never come down ooo
Even if dem throw me juju oo
Even if them touch me dada o
I no send if dem push me for gutter
Mash mi roof for the graveyard o
My kind next
Boy don collect oo
Wan connect oo forset oo
Badman connect oo
Don Collect oo
Boy ma forset oo
Charley m way up m way up m way up
Original Banton yeye
Maami m way up oo
M way up oo
Looka Shok on the instrumental eh square boey na de building e de Ban

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…