[Lyrics] 2Baba – Warriors Lyrics

Uh uh yea yea
Yeah ye
Uh uh ye

E don tay wey men don dey for here
Young boys just been doing big things
Dem go think say men go fear
But walahi we stand gidigba
We get one love for here
That’s why we be warrior
We be bloody survivals

No confuse the thing I no claim senior for here
I just wan talk am how e be
I just wan clear the air
Because e plenty for the place I no enter anybody space
But in the background you know as you grow bad belle must to show
They must to show so right now

They want to see me fail
So I guess I will fail them
They want to see me fail
So I guess I will fail them
I will fail them big time

Nowadays shey you see things are different from before
Things dey move speedily jungle don mature
Whatever will be will be for sure
You go move you go groove you go hammer if your level pure
I think of everything I think about the days
When nothing dey to eat no food no work no money to feel high ray
But na story e be today and that time we dey dey chase
We been dey chase wetin we be no know
As we start to grow we start to understand say say
You can not mix oil with water
You should not add fire to any butter
Some would envy dem go envy you to your grave

So right now
They want to see me fail
So I guess I will fail them
They want to see me fail
So I guess I will fail them
I will fail them big time

Time yea time yea time yea
Make sense Zino foster

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…