[Lyrics] Ashidapo – Olofar Lyrics

Hmmmm
Hmmmmm wazaza
Crayboy jojo music
Ama ni kan jojo ouu oh
Hmm jojo music
Ama ni kan jojo ouu oh
Ovavava
I’m a new man in a new skin in a new body
My network don turn 5G
Hmmm shon gbomi
Oni kin teti kingbo
Shon gbomi
Ede magboro
She say she get many
Sugar daddy wey dey give am plenty
Omo malofar no go think am plenty
Back in the days you no send me

Hmmm Olofar
Where you dey that time wey Sapa hold my waist
Olofar
wey be say that time you no won look my face
Olofar
E come dey be like say my perfume na camphor
Alujo mi Lon so
Crayboy Ashidapo
Olofar
Where you dey that time wey Sapa hold my waist
Olofar
wey be say that time you no won look my face
Olofar
E come dey be like say my perfume na camphor
Alujo mi Lon so

Crayboy Ashidapo
Olofar
Hmmmm moti shut won up
Up!
Omo moti shenk won up
Down!
When they see me for the tele (tele)
Omo e dey fvck won up gan
Hey
Ask reward

Too many banger we dey do on a daily
Ba ba Banger
Dem dey call me makavelli
Cos I dey make the people dance on a steady
Olofar
Where you dey that time wey Sapa hold my waist
Olofar
wey be say that time you no won look my face
Olofar
E come dey be like say my perfume na camphor
Alujo mi Lon so

Crayboy Ashidapo
Olofar
Lo far Lo far Lofar far far far
Olofar
Where you dey that time wey Sapa hold my waist
Olofar
wey be say that time you no won look my face
Olofar
E come dey be like say my perfume na camphor
Alujo mi Lon so
Crayboy Ashidapo
Olofar

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…