[Lyrics] Bella Shmurda – Many Things Lyrics

Lyrics
So many things on my shoulder
Many things wey no matter
Many many things burst my medulla
Only small thing I fit talk sha
So many songs on my folder
All of them must to blow sha
Plenty girls for my WhatsApp
All of them want to know what’s up
See I no go die tonight
I go live for life
And if I die tonight
I don live my life
I no go die tonight (lai lai)
I go live for life
And if I die tonight
I don live my life
Say nigga don come
The boy don show
Enemies dey vex say the boy don blow
Right on time, dem ma come my show
Den ma ride or die
When they see me show
Say nigga don come
The boy don show
Enemies dey vex say thе boy don blow
Right on time, dem ma come my show
Dеn ma ride or die
When they see me show
See I no go die tonight
I go live for life
And if I die tonight
I don live my life
I no go die tonight (lai lai)
I go live for life
And if I die tonight
I don live my life
Oh, fine boy Bella, Me naughty
Oh, 20 bottles, e no do me
I give thanks to the Almighty
For time and life and graces
Annabella, yes, you’re naughty
Oh, fine boy Bella, me naughty
I give thanks to the Almighty
Oh, thanks for the things He’s done o
Ahh-h-h ah
Snow ya ya ya
Kosi ay ay ay
Ahh-h-h ah
Kosi ay ya ya
Dance iya, ya ya ya
All of them ya ya ya
Aya aya-a
Dance iya, dance iya, aya ya

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…