[Lyrics] Blaq Jerzee – 6AM Lyrics

Yeah, yeah
Five times, dem never wan
Seh dem no fit hold geh, we a star, we are blazing
Number one
Man fi di gyal dem know
Release
Down she go love me
She no go give up on our love, she go love me
Ti n ba ni, ti n ba la, she go love me
Yawa dey, yawa gas, she go love me
The love wey give me sweet pass ketchup, see
I go dey for your side, for your back
I go dey for your side when you lonely
I go dey from six in the evening
‘Til six in the morning
Down would you love me?
If I give you other love, you go love me?
Ti n ba ni, ti n ba la, she go love me
Yawa dey, yawa gas, she go love me
The love wey give me sweet pass ketchup, see
I go dey for your side, for your back
I go dey for your side when you lonely
I go dey from six in the evening
‘Til six in the morning
I no go mind, I no go mind even if na one night
I no go mind, I no go mind even if na one time
Me, I go rather dey with you ’til the sunshine
Me, I go rather dey with you ’til we dey alright
One time, make you pull up for the pool side
Sucide, when she pull up, e be sucide
You know your matter, baby, na him be my concern
Make you no fear, we go dey alright
Only you dey make me fall in love
Baby, ’cause you gat the flavor
And if I get it, girl, I no go flop
‘Cause you make my head dey swell up
Make me fall in love
Baby, ’cause you gat the flavor, yeah
Biribang, biribang-bang-bang-bang, bang, choo
Down she go love me
She no go give up on our love, she go love me
Ti n ba ni, ti n ba la, she go love me
Yawa dey, yawa gas, she go love me
The love wey give me sweet pass ketchup, see
I go dey for your side, for your body
I go dey for your side when you lonely
I go dey from six in the evening
‘Til six in the morning
Down would you love me?
If I give you other love, you go love me?
Ti n ba ni, ti n ba la, she go love me
Yawa dey, yawa gas, she go love me
The love wey give me sweet pass ketchup, see
I go dey for your side, for your body
I go dey for your side when you lonely
I go dey from six in the evening
‘Til six in the morning

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…