[Lyrics] Blaq Jerzee – Olo Lyrics

Anh anh anh eh eh anh
Position anh anh anh eh eh anh
If dem catch you anh anh anh eh eh anh
No go use agbada jump fence o anh anh anh
Amakwa
Release
Position
Eja kika baby say no be shawa o shawa shawa
Love I get for you my baby no go sour o sour sour
I promise to love only you say I no send Tawa o
All the girls wey dey before all of them don kawa o
O lo o lo lo lo lo
O lo o lo lo lo lo (I dey first you)
O lo o lo lo lo lo
O lo o lo lo lo lo (Let’s go)
O lo o lo lo lo lo
O lo o lo lo lo lo
Say o lo o lo lo lo lo
O lo o lo lo lo lo
I want to feel your ukwu akunroma
Giving me your ukwu akalacha
Girl your waist go okpoa ma’ranma
Me and you girl till you surrender
I want to feel your ukwu akunroma
Giving me your ukwu akalacha
Say girl your waist go okpoa ma’ranma
Me and you girl till you surrender
Position
I dey spray money
Dem dey shout hosanna yeh hossana mogbe
Jogodo something when the girls dem dance am
Say girl you dey make old mama
Sef wan bo pata o help Alhaja dey pull pant
Your ukwu akalaja make
All the men dem gbaga oh yeh
Eja kika baby say no be shawa o shawa shawa
Love I get for you my baby no go sour o sour sour
I promise to love only you say I no send Tawa o
All the girls wey dey before all of them don kawa o Chee
O lo o lo lo lo lo
O lo o lo lo lo lo I dey first you
O lo o lo lo lo lo
O lo o lo lo lo lo Let’s go
O lo o lo lo lo lo
O lo o lo lo lo lo
Say o lo o lo lo lo lo
O lo o lo lo lo lo (Chee)
See ororo pami o roro rora oh
Plenty ororo pami o roro yeh yeh oh
S’ama jojo pa yen o j’ojo pami o
J’ojo pa yen o j’ojo ye ma fofo fofo
See ororo pami o roro rora oh
Plenty ororo pami o roro yeh yeh oh
S’ama jojo pa yen o j’ojo pami o
J’ojo pa yen o j’ojo ye ma fofo release
Position
I dey spray money
Dem dey shout hosanna yeh rora oh eh
Jogodo something when the girls dem dance am
Ah aaaah ha help Alhaja dey pull pant
Your ukwu akalaja make
All the men dem gbaga oh yeh
No go there oh NGT
No try am oh NTA

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…