[Lyrics] Blaqbonez – Faaji Ft. Bad Boy Timz & 1Da Banton Lyrics

Lyrics
Olorun oh
Yeah
Indomie noodles
O shock e won ba kan yeah, o chairman
Big shotta
Life been hard but I’m still dapper
Drip scatter
Why una dey hide for covid I dey spit lava
The thing dey fi mi blood since kindergarten
The thing dey for mi blood o
20 kilo shimi shimi ye for the condo
Shimi shimi ye shimi ye
Your mummy dey do like omode for the day
Na the reason I like to faaji gan gan (okay)
Why you like to no imagine gan gan (opor)
Owo ton wole ju tell me no no (okay, kuro nbe)
I really like to faaji gan gan (okay)
Why you like to no imagine gan gan (opor)
Owo ton wole ju tell me no no (okay, kuro nbe)
I say tanana me make I give you compass
If you call me and I pick no vex I don pass
Because so many things don dey for my body oh
See hennesy don dey sweet like oreo
Personally
Me I wan lie like Bob Marley
So pass me the lighter pass Marley
Call all the girl there wey like to dey knack money
Wey dey like money
Cause tonight, me I wan ruin myself
Me I wan kill myself
You go tell me sorry oh
Say na me do myself
Say na me do myself ahhh
Na the reason I like to faaji gan gan (okay)
Why you like to no imagine gan gan (opor)
Owo ton wole ju tell me no no (okay, kuro nbe)
I really like to faaji gan gan (okay)
Why you like to no imagine gan gan (opor)
Owo ton wole ju tell me no no (okay, kuro nbe)
She tell me say she like to faaji gan gan
And she likes to mix her
Mix the alomo with
Anything that comes straight through the door door
Opor gan, mi o ni ijogbon o
She say she wanna mix her gin with ice
She say she wanna do everything
She wanna fuck Ice Prince
She say she wanna touch my kponono tonight
She say she gonna loose her mind o
Pelu pisces oo
Oshey oo, body too sweet like a sugar oo
Osonu osonu opada o file o
Stubborn gan gan, aye ri to
Na the reason i like to faaji gan gan (okay)
Why you like to no imagine gan gan (opor)
Owo ton wole ju tell me no no (okay, kuro nbe)
I really like to faaji gan gan (okay)
Why you like to no imagine gan gan (opor)
Owo ton wole ju tell me no no (okay, kuro nbe)
Olorun oh, Bad Boy Timz in the ma’fucking building-ing loa-loading

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…