[Lyrics] Denilscene – Pain & Differences Lyrics

Wah wah
All my pain e different
All my pain e different
All my pain e different
All my pain e different
All my pain e different
Wah wah
This my pain e different
Put hand for eye no water to cry
Them say me I different
Living my dream o
Na em be my biggest achievement
What is the reason o
I nor go fit to leave my children
Wetin dem go chop oh’
Wetin dem go chop oh’
Shay na Wetin dem dey talk
Na Wetin dem dey talk
Na Wetin I go chop
Na Wetin me go chop
I nor go fit to stop
I nor fit to give up
My pain e different (different o, different o)
All my pain e different (different o, different o)
This my pain e different
Put hand for eye no water to cry
Them say me I different
What is the reason o
I nor go fit to leave my children
Living my dream o
Na em be my biggest achievement
Weytin dem go chop oh’ ahhhhh
Weytin dem go chop oh’ ahhhhh
Weytin dem go chop oh’ ahhhhh
Weytin dem go chop oh’ ahhhhh
Weytin dem go chop oh’ ahhhhh
Just wanna make ends meet
Through music, live good life
Make I dey happy,
As I dey trenches I nor see food chop
As a mastermind me I sort myself
As a king mindset,
Your pain e different,
E my pain e different
E your pain na different.
E your pain na different
This your pain na different o
E my pain na different
This my life we are different
Different o na different
Shay na Wetin dem dey talk
Na Wetin dem dey talk
Na Wetin I go chop
Na Wetin me go chop
I nor go fit to stop
I nor fit to give up
Different oh, different oh
This my pain e different
Put hand for eyes no water to cry
Them say me I different
What is the reason o
I nor go fit to leave my children
Living my dream o
Na em be my biggest achievement
Weytin dem go chop oh’ ahhhhh
Weytin dem go chop oh’ ahhhhh
Weytin dem go chop oh’ ahhhhh
Weytin dem go chop oh’ ahhhhh
Weytin dem go chop oh’ ahhhhh
My pain e different
Na em be my biggest achievement
My pain e different
Na em be my biggest achievement

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…