[Lyrics] Erigga – A Girl Called Grace Ft. Jay Teaser Lyrics

Lyrics
Erigga, Paper Boi
Yah
No be mouth, no be mouth
Your girlfriend dey here, no be mouth
She dey play truth or dare with my rich friends
If I tell wetin happen here, you go open mouth
Before I eat that pussy I say my grace (yah)
She say her name na Grace
From the VIP we dey go my place, yeah
I no get time to waste
I’m a hustler on a paper chase (paper chase)
But I go spray if you shake your waist
Sinner man like me no fit change my ways, na-na
See
Meet the idle man wey sell devil workshop
Erigga, Paper Boi, king of carry-talk
No be gist, we don dey hit before the hit come
We don drive many motor before motivation
Niggas dey wonder how law enforcement take dey burst them
Too much information for Snap’, na babe when dey dust them
Fine girl from LA say I too get bad mouth
Say she fear, na last week I shift her pant
Side chick dey ask whether she fit cheat on me
I tell her say go ahead so far collect money
I fit still give control, just dey Versa me
She know say I be kolo, she no dey answer me
I give her miliki, she give me milo, eh-ehn
On the low
If you no get money, hundred meters
Run come, baby, I go give you visa
I give her miliki, she give me milo, ah-ahn
On the low
If you no get money, hundred meters
Run come, baby, I go give you visa
Where you feel say she get that Casablanca
She like date me but this paper no be calendar
As I dey write this line now she dey my veranda
After we finish like this, she don get one Prada
She know wetin carry her come Lag, secure the bag
Na mumu dey fall for love, what’s the thanks for come
If no be money you dey talk, she don carry her bag
Come meet me when go buy her real Louis Vuitton
W-W-Wasn’t mouth, no be mouth
Your girlfriend dey here, no be mouth
She dey play truth or dare with my rich friends
If I tell wetin happen here, you go open mouth
Before I eat that pussy I say my grace (yah)
She say her name na Grace
From the VIP we dey go my place, yeah
I no get time to waste
I’m a hustler on a paper chase (paper chase)
But I go spray if you shake your waist
Sinner man like me no fit change my ways, na-na
Money dey preketete, ooh
So baby jejejejeje, ooh
I go make you jogododo, ooh
After that na doe-doe-doe, ooh
Money dey preketete, ooh
So baby jejejejeje, ooh
I go make you jogododo, ooh
After that na doe-doe-doe, ooh

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…