[Lyrics] Erigga – Don’t Die Alive Ft. Meph Lyrics

Life is hard
Cover my back
Things are scarce
Dda
Politicians
Ten billions
Runaway
Dda
I don dae drive
Catching cruise
Up on this street
Dda ah
… I cannot die o
I don buy gun
Extra live
Dda ah
Dda dda
Don’t die alive dda
Dda dda
Don’t die alive dda
… Person wae no earn money for life
No go fit boast
Stephen wae no get money for data
No fit post
Siblings wae get money na e his family dae host
You no go beg dem my brother ehnn
People dae roast
Toto meat
Na problem
Na em make some boys dae broke
… I dae jam dem for alley
I dae buy them bread and coke
I dae see am
E dae hard them
I no go like joke
Hunger don dae hook dem mouth
Dem don take money for club
You began to dae talk
… Who be dat he plug?
Fuck the street
Some people got time to club
No go lie
I sure say him and devil na blood
Hold the rogue
I do my one
I no be rope for dog
… Call on God
I no sure say my network dae go
No fold your arms
Na the country
Na e dae spoil dae go
… I go like if my two pikin
Usa pali
Make dem go dance
And go enjoy sharpali
They taught say we no go dae here
Hundred years to come
Dey baffle me
Na why I always dae wait my turn
Maybe na when the world don end
Our sense go come
… So you for don arrange things
All the men move on
Abi girls too
No be all of you like money
They want your lip
Hide their girls
PS5 too
And boobs and hooo
Oh my God

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…