[Lyrics] Falz – Parampe Lyrics

Lyrics
Shebi na person wey no dey looku road dey fall down pere
asa penpele, asa penpele
Shebi na person wey don give up, wey don fuck up ele
asa penpele, asa penpele
I give you proper condition no dey formu
no dey form
and if dem want to confuse me i give dem puzzle
give dem puzzle
as I be master for game no be muscle
no be muscle oh ayy
e no get the kele wey i talk to, wey she no go follow
parampe oh para re rah
dem dey blow me parampe oh rah re rah
parampe oh para re rah rah rah rah
dem dey blow me parampe oh rah rah re rah
parampe oh para re rah
she dey blow me parampe oh rah re rah
parampe oh para re rah rah rah rah
dem dey blow me parampe oh rah rah re rah
Monkey never dull whenever e don see banana to chop chop
kilon wa n so ?
isokuso no dey bring result
no try me omo you go test and test you no fit reach my side
you no go fit reach my side
kilon wa n so ? kilo tun so, no dey waste my time
i give you proper condition no dey formu
no dey form
and if dem want to confuse me i give dem puzzle
give dem puzzle
as i be master for game no be muscle
no be muscle oh ayy
e no get the kele wey i talk to, wey she no go follow
parampe oh para re rah
dem dey blow me parampe oh rah re rah
parampe oh para re rah rah rah rah
dem dey blow me parampe oh rah rah re rah
parampe oh para re rah
she dey blow me parampe oh rah re rah
parampe oh para re rah rah rah rah
dem dey blow me parampe oh rah rah re rah

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…