[Lyrics] Fiokee – Good Time ft. T-Classic, Jean & Alex Lyrics

Good Time Lyrics by FIOKEE

Shey na body wey
But she no like to talk
Si baby no do shakara for me cos we get things to discuss
This girl you know me
E be like say She don fall in love
So make you swing that body my way oh yeh

The way you dey move your body be like say you just come from South Africa
So Wetin my eyes dey see I swear you to kill me today o
The shayo wey dey my body right now e for don reach 10 lites
Lepa ga wu o my sunita
Yah yah yah

Jean Alex
????
???

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…