[Lyrics] Flektaman – No Think Am (Remix) Ft. Patoranking Lyrics

Lyrics
AJ boys them still dey throway
Eeh eeh eeeh
ahh
Eeh eeh eeh
tell them say onefo oo
wahyasay
Maro otisele oooo,
e don happen so no think am
Maro otisele oo,
e don happen so no think am
We don mark am say we go make am baba GOD don sign am say we go rule am oo
na our destiny make them no think am..

na our destiny make them no think am
0ya Tell them say no think no think no think am at all,
make them no think no think , no think am at all
make dem no think think think am at all
because if them think am na hypertension..
say no think no think no think am at all,

Na there you go fear now, when them see we dey come oo
all of them go Fante,
na there you go fear people wey dey spoil our name now
all of them don kpake oo,
Na there you go fear now fear now, when them see we dey come oo
all of them go Fante,
na there you go fear people wey dey spoil our name now
all of them don kpake oo,
oya
We go know who be who when that time reach,

We go know who be who when that time reach
We go know who be who when that time reach,
We go know who be who when that time reach,
we go know who be who when that time reach oo
na there them go know say gutter no be beach so
We don mark am say we go make am baba GOD don sign am say we go rule am oo
na our destiny make them no think am..
We don mark am say we go make am baba GOD don sign am say we go rule am oo
na our destiny make them no think am..
We don mark am say we go make am baba GOD don sign am say we go rule am oo
na our destiny make them no think am
0ya Tell them say no think no think no think am at all,
make them no think no think , no think am at all
make dem no think think think am at all
because if them think am na hypertension..
say no think no think no think am at all,
make them no think no think , no think am at all
make dem no think think think am at all
because if them think am na hypertension..
You wey dey criticize me dey sabotage me
my friend tell me Na wetin you gain?
as you dey do person make Person do you back so that you go know as e dey pain..
You wey dey criticize me dey sabotage me
my friend tell me Na wetin you gain?
as you dey do person make Person do you back so that you go know as e dey pain.
Everything better now
GOD don sign our letter now
Patoranking and Flekta now
Them dey find us for Jamaica now O Lord
Let your baby rock you
O boy no lee no go let them work you
This remix too sweet Omo make you talk true
Our success shock you shock you
We don mark am say we go make am baba GOD don sign am say we go rule am oo
na our destiny make them no think am..
We don mark am say we go make am baba GOD don sign am say we go rule am oo
na our destiny make them no think am..
We don mark am say we go make am baba GOD don sign am say we go rule am oo
na our destiny make them no think am
0ya Tell them say no think no think no think am at all,
make them no think no think , no think am at all
make dem no think think think am at all
because if them think am na hypertension..
say no think no think no think am at all,
make them no think no think , no think am at all
make dem no think think think am at all
because if them think am na hypertension..

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…