[Lyrics] Frescool – Magical (Morimiwu) Lyrics

Lyrics
Ele-le, di-di-diri
Ele-le, mm-mm
Ele-le, na-na-na, na-na
Ele-le, ohh
When you smile, it’s so magical
It dey ginger my antenna
Make my heart feel like tear rubber
Inside me, see labalaba
I go give you all of my whole
But, this kind thing fit tear my knicker
Love is sweet, zero banter oh, oh-ohh
See my baby, majeko mo
I’ll be waiting right by your door
Your mama dey call me “omokomo”
Dem dey label mi, won lo
Baby, no go mind them, kilon soh?
Every other day, girl, bebeh nlo
Me, I dey your side, I no comot
I go be your light, mio mu’na lo, yeah
Ahn, o m’orimiwu oh
Omo yen m’orimiwu oh
O m’orimiwu oh
Omo yen m’orimiwu oh
O m’orimiwu oh
Omo yen m’orimiwu oh
O m’orimiwu oh, ayy-yeah, yeah
This kind body, mm
Me never see your type of body
I know I’m blessed and lucky, oh
Baby, freestyle love me
When you call me, no forget interlockin’
Girl, I got my legs on the wall, oh-ah
My friends don dey laugh me
See my baby, majeko mo
I’ll be waiting right by your door
Your mama dey call me “omokomo”
Dem dey label mi, won lo
Baby, no go mind them, kilon soh?
Every other day, girl, bebeh nlo
Me, I dey your side, I no comot
I go be your light, mio mu’na lo, yeah
Ahn, o m’orimiwu oh
Omo yen m’orimiwu oh
O m’orimiwu oh
Omo yen m’orimiwu oh
O m’orimiwu oh
Omo yen m’orimiwu oh
O m’orimiwu oh, ayy-yeah, yeah
Girl, shey you go light for me?
Say, “I too dey that”, say, “I too dey down”
Girl, shey you go break my heart?
You go bring me down, you go make me frown
But, shey na you I need, I need
Shey you no go leave ’cause you’re one of a kind?
E be you wey dey give me
Girl, me, I swear down
Me, I no fit lie

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…