[Lyrics] Goya Menor – Shakor Ft. Jaywillz Lyrics

Heen
Goya Menor
YXXYXXBBYY

Shako (shako o)
You know say I dey live my life
Mofe laton (Mofe laton o)
Make nobody come tell me what to do
I dey my lane e o
Riding my own bicycle
Thank God I made it o
I made it
Enemies what you gonna do?
Shako (shako dey shako dey shako)
You know say I dey live my life
Mofe laton (Mofe laton o)
Make nobody come tell me what to do
I dey my lane e o
Riding my own bicycle
Thank God I made it o

Day break everywhere burst
With only one song everywhere porch
E put diamond and gold for my neck
Go and check all my banks
All my pepper dey rest
But the people nor believe
Them be want my I kpai
Them nor believe
How driver become a star
Them nor believe
Even show them receipt
Them nor believe them nor believe
Them nor believe

Shey dem be talk say willi willi done die?
But as I blow many willi willi come rise
They wan interrogate the boy
Dey check up on the boy
To see if the oil go soon run dry
Abobi pull up wetin sup?
Why you dey gada gada carry shoulder up?
Tire wey God pump, you want me e burst
WHY?
You better cool off or you off (off)

Abeg e try to dey ginger me oh
Take it e easy
Egba mi oh
I getty girls wey dey do dirty oh
Them fitty run am on low key oh
Abeg e try to dey ginger me oh
Take it e easy
Egba mi oh
I getty girls wey dey do dirty oh
Them fitty run am on low key oh
123 let’s go

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…