[Lyrics] Hitboy Kellz – Jegede Lyrics

Lyrics
Giii dem repete ehh
Suuu like jegede ooh
Ooh like eh eh eh oh
Eh eh eh know say
Every session I dey
You go see me with my marijuana
Alcohol steady in my system
E fit to burn my liver ooh
That shit is bad
Ye that shit is bad
Oh that shit is bad
Ye that shit is bad yeh
Private my lifestyle
But if I loud am
I fit to burst their speaker ooh
Give them my ginger
Every song I voice I swear it’s a banger oh
My shit is bad
Ye my shit is bad
Oh my shit is bad
Ye my shit is bad
Ehh ehh
Giii them repete
They call me jegede ooh
Gra gra like lagbaja ooh
Eh eh eh eh eh ehl eh
Give them repete
Call me jegede ooh
Gra gra like lagbaja ooh
Eh eh eh eh eh
Me I too like woman ye (Uhl)
And bakka fit spin my head
Na wayo na im full my head (Uh)
And I no fit come loose guard
If the girlie come hot like pepper
She fit enter my eye
As the gbedu enter my head well
I come dey feel myself
I say vibe contagious she go contact
Put in pressure man good at that
Am never going lose am never going stop
Cause man wey work na man wey go chop
Eh eh eh
Every session I dey
You go see me with my marijuana
Alcohol steady in my system
E fit to burn my liver ooh
That shit is bad
Ye that shit is bad
Oh that shit is bad
Ye that shit is bad yeh
Private my lifestyle
But if I loud am
E fit to burst their speaker ooh
Give them my ginger
Every song I voice I swear it’s a banger oh
My shit is bad
Ye my shit is bad
Oh my shit is bad
Ye my shit is bad ehh ehh
Give them repete
They call me jegede ooh
Gra gra like lagbaja ooh
Eh eh eh eh eh! ehl ehl
Give them repete
Call me jegede ooh
Gra gra like lagbaja ooh
Eh eh eh eh eh

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…