[Lyrics] HotKid – On Colos Lyrics

HotKid – On Colos Lyrics

Hmm hmm hmm
It’s Boom Beatz baby
Me I no want stress I swear I want to jaiye oo
Every blessed day na parte after parte oo
Make nobody come Dey give me bad energy ooo
I need someone to boost my Andrenaline ooo
Sodiq again
Sodiq don go carry wetin e no know
I warn am tell am make e leave am e no gree ooo
E tell me say e gas to follow who know road
Ahhh
Olo n farawe he’s smoking with Jago

On colos, on colos, on colos
Now e don dey
On colos, on colos, on colos
Ohhh e don dey
On colos, ozn colos
Ah

On colos
Dem say Sodiq e don dey
On colos, on colos, on colos
Ohh my lordy
On colos, on colos
On colos
Now e don dey
On colos, on colos, on colos
Ohhh e don dey
On colos, on colos
Ah, on colos
Dem say Sodiq e don dey
On colos, on colos
On colos
Ohh my lordy
On colos

Eiiiiiiiiiiiiiiiiii mama
Eiiiiiiiiiiiiii mama
Ayooooo yooo yoo mamama
I don dey don dey don dey tell am e no gree ooo
Eiiiiiiiiiiiiiiiiii mama
Eiiiiiiiiiiiiii mama
Eiiiiiiiiiiii mamama

I tell am make e leave am e no gree ooo
Ehn Sodiq again
Sodiq don go carry wetin e no know
I warn am tell am make e leave am e no gree ooo
E tell me say e gas to follow who know road
Olo n farawe he’s smoking with Jago
Sodiq don go carry wetin e no know
I warn am tell am make e leave am e no gree ooo
E tell me say e gas to follow who know road
Olo n farawe he’s smoking with Jago

On colos, on colos
On colos
Now e don dey
On colos, on colos
On colos
Ohhh e don dey
On colos, on colos
Ah
On colos
Dem say Sodiq e don dey
On colos, on colos
On colos
Ohh my lordy
On colos, on colos
On colos
Now e don dey
On colos, on colos
On colos
Ohhh e don dey
On colos, on colos
Ah
On colos
Dem say Sodiq e don dey
On colos, on colos
On colos
Ohh my lordy
On colos
Eiiiiiiiiiiiiiiiiii mama
Eiiiiiiiiiiiiii mama
Ayooooo yooo yoo mamama
I don dey don dey don dey tell am e no gree oo

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…