[Lyrics] Iyanya – Sweet Argentina Ft. Kuami Eugene Lyrics

Lyrics
Sweetie Argentina
Sweetie Argentina
Sweetie Argentina
Sweetie Argentina
Shuga!
Ladies and gentlemen
It’s Iyanya
Hmm hmm hmm hmm hmm
Rockstar
My sweetie
Lovina
Abena
I bring you flower from Argentina yeah yeah
And if them come my way
I go jam jam with my caterpillar yeah yeah
Oh baby come an se
This kind of love wey I getti for you
Why you worry eh worry eh eh
I getti love Abena
Mami mami ehh
Mami mami eh eh
Sweetie mami ehh
Mami mami eh eh
Argentina mami eeh
Mami mami eh eh
Abena mami eh eh eh eh
Mami mami oh oh
Everybody move back, for my baby oh baby oh baby oh
If you commit suicide Teni na your case oo case oo
She say she got love for me baby
I getti love for you baby
I go make you my Royale lady
You make a cool guy go crazy
Ah, you scatter my brain, I go love you night and day
Jealousy go shake, I go do your campaign
Everywhere vibration, if dem try you for this nation matter
They’re causing confusion, so my baby forgeti ma yendi asa
Hold me no let me go no no (hold me hold me oh)
Ginger me mami oyoyo (hold me hold me oh)
Make nobody touchi my sweetie Argentina o
Me I no send these people wey dey talk say we no match o
Lovina
Abena
I bring you flower from Argentina yeah yeah
And if them come my way
I go jam jam with my caterpillar yeah yeah
Oh baby come an se
This kind of love wey I getti for you
Why you worry eh worry eh eh
I getti love Abena
Mami mami ehh
Mami mami eh eh
Sweetie mami ehh
Mami mami eh eh
Argentina mami eeh
Mami mami eh eh
Abena mami eh
Mami mami oh oh
Love eh, love eh eh
I like the way I dey feel
Baby oh, baby oh oh
Shack me passi pami
Melanin popping odo oh
Only you be causing confusion
I don’t care
I love you so oh, odo
Lovina
Abena
I bring you flower from Argentina yeah yeah
And if them come my way
I go jam jam with my caterpillar yeah yeah
Oh baby come an se
This kind of love wey I getti for you
Why you worry eh worry eh eh
I getti love Abena
Mami mami ehh
Mami mami eh eh
Sweetie mami ehh
Mami mami eh eh
Argentina mami eeh
Mami mami eh eh
Abena mami eh
Mami mami oh oh

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…