[Lyrics] Julardy ft. Bhadboi OML – Big Baller Lyrics

Its JayFred the beat Wizard
Call me Julardy
Julardy on the microphone yeh
Better sit them
Sit them down
Annnnnnn annnnnn annnnnn
An an an
So many thing for this life
We dah face challenges
But we no looseguard
Steady grinding every day
My brother work hard
To avoid fipa ah
If you know the law of gravity
Walahi my brother
woo you no go won gapa
Say’ Anything you wish me
Say me I wish you
My brother no day wish me bad
I’m a Big Baller
Chilling with my guys
So We no dah dull am
Na she day give me jinja
Any time she come
She dah do me better Ha
I’m a Big Baller
Working everyday
Just to get the paper
It’s so cold out side
Nigga watch your back
Cuz it’s getting colder
First time I met her
I ask for her number
She no wan give me
Cuz she use me paa
When She see me in da penthouse
Pictures of Kodak
Then she come drop her shoulder pad
First time I meet her
I ask for her number
She no wan give me
She use me paa
When She see me in da penthouse
Pictures of Kodak
Then she come drop her shoulder pad
Oh
Omo Ola
Oh yeh
It’s alright it’s ok!
Oh
Iba awon to lojo
Iba awon to loru
Iba awon to koko korin
E gbo ohun
Kilode ti ojo oiti ro
To l’aja mawo
Won tun wa lo n pe lole
On gbe omo eran jo
Better sit them
Sit them down
When I give them
Em get down
Mori benson yen mix with loud
Freemason here gbagbe clout
Better sit them
Sit them down
When I give them
Em get down
Mori benson yen mix with loud
Freemason here gbagbe clout
I’m a Big Baller
Chilling with my guys
Say We no dah dull am
Na she day give me jinja
Any time she come
She dah do me better Ha
I’m a Big Baller
Chilling with my guys
Say We no dah dull am
Na she day give me jinja
Any time she come
She dah do me better o Ha
First time I meet her
I ask for her number
She no wan give me
She use me paa
When She see me in da penthouse
Pictures of Kodak
Then she come drop her shoulder pad
First time I meet her
I ask for her number
She no wan give me
Cuz she use me paa o
When She see me in da penthouse
Pictures of Kodak
Then she come drop her shoulder pad
Better sit them
Sit them down
When I give them
Em get down
Mori benson yen mix with loud
Freemason here gbagbe clout
Better sit them
Sit them down
When I give them
Em get down
Who mixed this
Its JayFred the beat wizard

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…