[Lyrics] Kaestyle – Blessings Ft. Omah Lay Lyrics

Lyrics
Eya eh eh eh eya eh
Eh eh eh wueh wueh
Run
Eya eh eh eh eya eh
Eh eh eh wueh wueh
Korikiri boy don price property for the island
Finally i’m moving out of the zanga
Anything i touch e come dey sound hot
Ooooo
I remember when i no dey kolo
Wey the keys for my pambam
Now i put the barney on designer
Cause when oluwa bless you
You redefine her
Ayayaya ah ah ah
I no fit shout
With the blessings in my life
I can’t decide to close my mouth
Ayayaya ah ah ah
I no fit shout o
With the blessings in my life
I cant decide to close my mouth
No ooooooo
Eya eh eh eh eya eh
Eh eh eh wueh wueh
Eya eh eh eh eya eh
Eh eh eh wueh wueh
Say na me wey hold the map
So dem follow me without torchlight o
Talk is cheap for the mouth
Dem mama dem papa whole life o
Anybody wey get problem
Come follow me cross border
Anyhow e be jah go solve them
I’ma bad boy from porter
So i want all the fake people them to die
I no go follow dem sympathize
Forget dig hundredi alert
God is real i can testify
Ayayaya ah ah ah
I no fit shout
With the blessings in my life
I can’t decide to close my mouth o
Ayayaya ah ah ah
I no fit shout oh no
With the blessings in my life
I cant decide to close my mouth
No oooo
Eya eh eh eh eya eh
Eh eh eh, wueh wueh
Eya eh eh eh eya eh
Eh eh eh wueh wueh

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…