[Lyrics] Kaptain Feat. Satyango – In love Lyrics

Lyrics
Your love way way
Abi you forget the way we use to play
Never forever forget all the moment we shared oh
Oh Belitokpe eh
Even for the thousand times I do it again allover
I will never forever regret all the moment we shared
As you used dey baptising me girl ooh yo
And ekuzu wey kpo
Agidi Jellof
Chop am with love
Them know who dey blow blow
We go buy doh doh
Fry am with jellof
And we dey chop am with the love
I’m in love ooh ooh
I’m in love ooh ooh
I’m in love ooh ooh
With my best friend
I’m in love ooh ooh
I’m in love ooh ooh
I’m in love ooh ooh
With my best friend
Say tell me who is the love of my life you
Who I want dey call all the time you
Who I want dey play with am when e dey rain and who I want to you
Who that brown skin girl weday blow my mind
Wey make me remove eyes for all these girls type
Wey make me delete in message
Wey make my head dey swell anytime I see her whatsapp message
Eh fine girl definition of love
Fine girl with the very fine curve
Fine girl with brain
Fine girl wey come dey form my lane
Chei girl just finw like two people
Girl nodey bleach stretch marks zero
Girl so sweet like chocolate
Tell me wetin I need again maintain
I’m in love ooh ooh
I’m in love ooh ooh
I’m in love ooh ooh
With my best friend
I’m in love ooh ooh
I’m in love ooh ooh
I’m in love ooh ooh
With my best friend
Sei I won pray for the person wey I love die
I know say she fit dey other boys eye
Na you create am baba you know say she fine die
Baba bless me I won make she chop life
You know women dey like sweet things give me resources make I buy her expense sweet things
So when another guy come she look am from head to toe she go say guy go pick beans
Some go say I know come for the money
Baba you know say time go surely come for the money
Baba bless me with long life
Because for my matter I no want make she ever cry
Baba make you guide her ways
Her friends fit won carry her go pass wrong ways
Her friends fit thy hate
Her friends fit no like how she dey
Her friends fit dey pray make we break
Baba God show love
Who no nice to me yo oh
How you kuzu ekpo e
Agidi jellof
We chop am with jellof
I know who dey blow blow
We go lie low low
Chop am we chop am with love with love
Dem I’m in love with my bestfriend.

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…