[Lyrics] Kelly Hansome – Yawa Lyrics

When the lion dey sleep and the goat go dey wake am
The goat go dey wake am
Wetin you dey find?
Wetin you dey-
When the lion dey sleep and the sheep go dey wake am
Sheep go dey wake am
Wetin you dey find?
Yawa, yawa
Shebi na yawa dem dey find o?
(Yawa dem go see o)
Na so so trouble dem dey cause o, (trouble must pursue them)
For the apata when dem yarn o
(Banter, them go see am)
For the evil when dem plan o, na under we go see them
Like Stevie Wonder, I dey see them (see, see, see, see)
Like dead catava, I dey feel them (feel, feel, feel, feel)
Na river water, I go carry them
Pass me the holy water, make I bless them
Rest in peace
When the lion dey sleep and the goat go dey wake am
The goat go dey wake am
Wetin you dey find?
Wetin you dey-
When the lion dey sleep and the sheep go dey wake am
Sheep go dey wake am
Wetin you dey find?
Yawa, yawa

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…