[Lyrics] Kheengz – Debit Lyrics

Lyrics
Debit debit debit debit debit
wahala
Debit debit debit
Omo any small waka these days Na
debit debit debit debit
Aswear any small thing na
debit debit debit debit
Even to comot go take fresh air sef Na debit debit debit debit debit
Before one credit alert Na like sixteen debit debit debit debit debit
Before you know it
Savings or current
Debit
As Soon as you step out the crib
debit
Bros Abeg I fit see you for two minutes
Debit
Start your moto hear one funny sound
Debit
Damn sapa nice one
Debit
Side chick calling is her baiday
Debit
Olopa stop you for highway
Debit
Six missed call from your kid sis
Debit
Meanwhile nepa meter don dey beep beep
Debit debit
Kullum kullum kullum gamunan muna ta pama
Bawai babu chada chada ba ne Abun ne ba dama
Grinding Putting working everyday and hoping that we hammer
Even area boys don dey call me chairman
Meanwhile Everywhere I turn o left or right Omo na billing
And if I no comply o men they turn me to the villain
Cause nowadays o everybody see me on the Telly
To comot house sef Dey fear me
Cause everything na
Debit debit debit debit debit
Aswear any small thing na
debit debit debit debit
Even to comot go take fresh air sef Na
debit debit debit debit
Before one credit alert Na like sixteen debit debit
Before you know it
Savings or current
Gateman don dey call you boss
Debit
These days sef to fall in love
Debit
You call mom c she come start Dey cough
Debit
Just like that generator off
Debit
Another word for responsibility
Debit
As I Dey cook beans naso Gas finish
Debit
As I Dey watch match message from dstv
Meanwhile Junior Dey resume next week
Ai ai
Bills on bills Walahi Abun sai ahankali
If care is not taken mutani fa za su bar gari
Aljihu babu shishi gashi dollar hawa take
Soon as I spend the money I be thinking how to make it
This life I do my best I no fit to kill my sef
If you sneez next thing na should I bring the Pos
Sapa just Dey call me I reject make e no vex
This adulting got me so stressed
Everything Na
Debit debit debit debit
Aswear
any small thing na
debit debit debit debit
Even to comot go take fresh air sef Na
debit debit debit debit
Before one credit alert Na like sixteen debit debit
Before you know it
Savings or current
Musical genius
Everything na debit debit debit debit
Aswear debit debit
any small thing na debit debit
Even to comot go take fresh air sef Na
debit debit debit debit
Before one credit alert Na like sixteen
debit debit debit
Before you know it
Savings or current

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…