[Lyrics] Lil Frosh – On The Low Lyrics

Lyrics
Leo
Big vibes
Dem know me wella
Like Sunny Ayinde o
I no dey tire
We balling everyday o
Omo ologo dia
Hustle no holiday o
Baba God dey my back
More blessings on the way
E sweeting me like Gegemu!
Love me no Sekemu
I will be your Peteru
I mean like Gegemu
E sweeting me like Gegemu
Love me no Sekemu
I will be your Peteru
I mean like Gegemu
Say you must keep it on a low
T’eruku ba ti yo
Do re mi fa so la ti do!
Let me be your daddy yo
Say you must keep it on a low
T’eruku ba ti yo
Do re mi fa so la ti do
Let me be your daddy yo
Say you must keep it on a low uh oh
T’eruku bati yo
Say you must keep it, on the low uh oh
Teruku ba ti yo
On the Gwagwalada
Won feel me lati ibi dey gbadaga
Gbemi Tramaye mio ni wahala
As omo ope mio shey, ni gba laada
Emi ati won o ma ni’ja rara
Jeje ni ola nlo kosi wahala
I am living life mo de shi ngba rara
As omo ope mio shey, ni gba laada
E sweeting me like Gegemu
Love me no Sekemu
I will be your Peteru
I mean like Gegemu
E sweeting me like Gegemu
Love me no Sekemu
I will be your Peteru
I mean like Gegemu
Say you must keep it, on a low
T’eruku ba ti yo
Do re mi faso lati do!
Let me be your daddy yo
Say you must keep it, on a low
T’eruku ba ti yo
Do re mi fa so la ti do!
Let me be your daddy yo
This beat is crazy

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…