[Lyrics] Lil Kesh – Too Sweet Ft. Chike Lyrics

Lyrics
You the apple of my eye
Winchi winchi in my life
Only me and you, walahi
We go jolly ’til we die (lele mama, ele)
Your love too sure for me (ayy)
Have you poison me baby? (ayy)
Them go dey tell me somethin’ (ayy)
I tell them “wetin concern me?” (ayy)
Oya, tell your mummy (ayy-ah)
Dem dey send me billing (ayy-ah)
I’m ready to cough it
Aya wa l’eleyi ah
Aya wa l’eleyi, aya, aya wa l’eleyi
Aya, aya l’eleyi, emi oko ma l’eleyi
(Ele, ele mama-ma)
Aya wa l’eleyi, aya, aya wa l’eleyi
Aya, aya l’eleyi (she too sweet, she maranma oh)
Emi oko ma l’eleyi
I’ll put my money on you
If I get a million dollar, I no go dull am
I go carry am bet on you, bet on you
Shey nah my money, abeg?
I got my game on check (I got my game on check)
Oya, see my card on deck
Me, I ready for whatever
She don turn me to zombie, zombie for her body
She don turn me to zombie, zombie for her body (ohh-oh)
I got you for life, I dey for your side
I got you for life, I dey for your side
Aya wa l’eleyi, aya, aya wa l’eleyi
(You see the thing you do)
(You see the thing you do)
Aya, aya l’eleyi, emi oko ma l’eleyi
(You see the thing you do)
(You see the thing you do)
Aya wa l’eleyi, aya, aya wa l’eleyi
(You see the thing you do)
(You see the thing you do)
Aya, aya l’eleyi, emi oko ma l’eleyi
Nothing dey high me, reach make you dey beside me
As I dey for you, make you dey for me too
I put my life here, no go dey whine me
Wetin I do you, we dey make you want to j’oju mi? (aya)
I tell the other girls make dem go-go
Just tell me what else wey you wan me do
I go carry you for head yoyo
I go dey post your pictures, make dem know
Be like say Maserati go fit you
I no go mind to do Uber for you
I go drive you anywhere you go
Oya, call your daddy, make he know
Tori
Aya wa l’eleyi, aya, aya wa l’eleyi
Aya, aya l’eleyi, emi oko ma l’eleyi
(Ele, ele mama-ma)
Aya wa l’eleyi, aya, aya wa l’eleyi
Aya, aya l’eleyi (she too sweet, she maranma oh)
Emi oko ma l’eleyi

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…