[Lyrics] Magixx – Motivate Yourself Lyrics

Lyrics
Right now oh no oh whoa whoa whoa
Yeah yeah yeah yeah yeah
When I’m looking at the mirror
All I see is me
All my imperfection and my insecurities
I just wanna fly thinking in my mind
With everything around me, how do I survive
I want great for me
Friends and my family
Even though I hear say
Na all man for himself
I just wanna get it with everyone here
Aye o le o aye o le
Heard so many times o
When I was a kid
Now wey I don grow
Omo no be so e be gat to hustle for myself
Cause I wanna be a king
So I motivate myself o
Motivate myself o
Cause nobody go dey
If money no dey
Nobody go dey if raba no dey
If raba no dey yeah
I motivate myself o
Motivate myself o
Cause nobody go dey
If money no dey
Nobody go dey if raba no dey
If raba no dey yeah
Man go hustle til thy kingdom come
If you no ball dem go say no be sure boy
Make Nkechi no get belle
Gats dey use comdom
Cause na person wey get money na him dey do convoy
Aye o le o aye o le
Heard so many times o
When I was a kid
Now wey I don grow
Omo no be so e be you gats to hustle for yourself
If you wanna be a king
So motivate yourself o
Motivate yourself
Cause nobody go dey
If money no dey
Nobody go dey if raba no dey
If raba no dey, yeah
Motivate yourself o
Motivate yourself o
Cause nobody go dey
If money no dey
Nobody go dey if raba no dey
If raba no dey yeah

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…