[Lyrics] Medikal – Online Lyrics

Too stubborn
I dey try tell you, I no be gameboy (who? Me?)
But I dey online (but I dey online)
I no dey do Yahoo, Yahoo (I no dey browse)
But I dey online (but I dey online)
I dey try tell you, I no be gameboy (who? Me?)
But I dey online (but I dey online)
I no dey do Yahoo, Yahoo (hell, no)
But I dey online (but I dey online)
22 years, wey I buy Benz (wey I pull up)
Wey I take flex (we’re flexing)
Being broke is a madness (you go craze, charley)
Too much stress (you go stress, yeah)
Then I never get mattress (I never get)
I dey depress (agyei)
You think say you get sense (you get sense?)
I get ‘high sense’
I go pull with the man dem (ski-skii)
If you fuck up (fuck up)
Poof be the anthem (poof be the anthem)
Tsssw, fuck off (oh)
Bad bitch wey dey stress me (she dey stress me)
Sake of she get buttocks (she get buttocks)
Now she want impress me
Yahoo boy, no laptop
But I dey try tell you say, I no be gameboy (I no be gameboy)
But I dey online (but I dey online)
I no dey do Yahoo, Yahoo (no dey browse)
But I dey online (but I dey online)
I dey try tell you, I no be gameboy (I dey intern)
But I dey online (but I dey online)
I no dey do Yahoo, Yahoo (agyei)
But I dey online (but I dey online)
Sowutuom boys, with the pressure (pressure)
Boy, too clever (agyei)
We no dey count the money, we dey measure
I refuse to be broke, never (agyei)
If I no dey drive, e be Shaxi (Shaxi)
I dey crack brain for the backseat (for the backseat)
Make you no dey vex me (vex me)
I dey buy house for Labadi
I dey enter your eye, abi? Close am
I dey enter your eye, abi? Close am
I dey enter your eye, abi? Close am
You no dey see, Joe?
I’m a self-made boss, oh my God (yeah)
My ‘Vibes Can’t tell’ like, whole world boss (swerg)
Too much profits, never made loss
I dey try tell you say, I no be gameboy (I no be gameboy)
But I dey online (but I dey online)
I no dey do Yahoo, Yahoo (no dey browse)
But I dey online (but I dey online)
I dey try tell you, I no be gameboy (I dey intern)
But I dey online (but I dey online)
I no dey do Yahoo, Yahoo (agyei)
But I dey online (but I dey online)

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…