[Lyrics] Mohbad – Omo Mi Lyrics

Lyrics
Imole
(Ye-ahh, ye)
She love me, I love her too
Bad girl wey get tattoo
Call me for after two
I no dey sleep like ojuju
She sweet like vanilla
Joseph pelu Maria (Joseph pelu Maria)
I sabi her from my area (uh)
E dey make me sick like Malaria
Paddie mi, b’ojeja je (paddie mi, b’ojeja je)
Aje ngbo, kole dun mi (aje ngbo, koni dun mi)
Tori, emi mo l’odo yen (oh)
Mo de p’eja t’oma wun mi (p’eja pa t’oma wun mi)
Mo le pa Titus, mo le pa Kote
I no dey club but, mo le ra Rosé
When she’s off, I be her battery
When I’m down, she be my chargie
Omo mi oh, omo mi oh
Oleku, oleku
Nkwobi oh, Nkwobi
O l’oyin oh, o l’oyin
Omo mi oh, omo mi oh
Oleku, oleku
Nkwobi oh, Nkwobi
O l’oyin oh, o l’oyin
She lie down, melo, tete-te
Give me Vybz like cartel
High me like Martell
Many of my shit, she accept
Olohun, ma je a te
In the worst time she say I’m the best
If I para, she go follow vex
Many many things but make I rest
Make I tell you story (story)
Many bad things she dey do me oh (mm-mm)
Many bad things I do her too (mm-mm)
Mo kon follow oro inu Bible
“T’oba gba e l’eti otun, ko ko t’osi si”
“Love your neighbor as you love yourself”
So, I love her the way I love myself
Ja mi, my brother, I no fit trust myself, uh
Paddie mi, b’ojeja je (paddie mi, b’ojeja je)
Aje ngbo, kole dun mi (aje ngbo, koni dun mi)
Tori, emi mo l’odo yen (oh)
Mo de p’eja t’oma wun mi (p’eja)
Mo le pa Titus, mo le pa Kote
I no dey club but, mo le ra Rosé (mo le ra Rosé)
When she’s off, I be her battery
When I’m down, she be my chargie
Omo mi oh, omo mi oh (omo mi oh, omo mi oh)
Oleku, oleku (oleku, oleku)
Nkwobi oh, Nkwobi (Nkwobi oh, Nkwobi)
O l’oyin oh, o l’oyin (o l’oyin oh, o l’oyin)
Mo le pa Titus, mo le pa Kote (mo le pa Titus, mo le pa Kote)
I no dey club but, mo le ra Rosé (I no club but, ra Rosé)
When she’s off, I be her battery (when she’s off, I be her battery)
When I’m down, she be my chargie (when I’m down, she be my chargie)
When I’m down, she be my chargie
(Boombah)

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…