[Lyrics] Mr 2Kay – Kolo Lyrics

Abinye
Uhhh uhhh
E geti wetin I feel for you
Me I no fit explain.
The weni weni things u dey do
E dey scatter my brain
E geti wetin I feel for you
Me I no fit explain
The weni weni things u dey do
E dey scatter my brain
When I see you
I Kolo I Kolo I Kolo
Anytime I see you
Baby I dey Kolo I dey Kolo ah Kolo
Everybody off when you move it
I never fit recover in 2days
Kayamati love wen you do me
Girlie Your body on it’s own is a movement
Baby this your love is a movie
I want to Disembark but it’s too late
Try concentrate but na magic
Your body on it’s own e be fire oh!
My baby you dey give me love
You dey show me
wey I no go fit tire for
I say she dey do me well
She dey show me love
I get a baby I no fit tire for
E geti wetin I feel for you
Me I no fit explain.
The weni weni things u dey do
E dey scatter my brain.
E geti wetin I feel for you
Me I no fit explain
The weni weni things u dey do
E dey scatter my brain
When I see you
I Kolo I Kolo I Kolo
Anytime I see you!
Baby I dey Kolo I dey Kolo ah Kolo
Tell other girls them stop all hating ah ah
Your body no be play play
I fell in love the day
When I first see you Dey shake e waist
If love is crime let them place charges
Say my girlie be the fuel
Me I be the matches
My baby you dey give me love
You dey show me
Wey I no go fit tire for
I say she dey do me well
She dey show me love
I get a baby I no fit tire for
E geti wetin I feel for you
Me I no fit explain
The weni weni things u dey do
E dey scatter my brain
When I see you
I Kolo I Kolo I Kolo
Anytime I see you
Baby!…. Baby Baby baby
Oyaa Oyaa oyaa
E dey scatter my brain

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…