[Lyrics] Mr 2kay – Plenty Lyrics

Lyrics
Skylyte
E don burst
If e dey your body, put body
E no dey your body, comot body
If e dey your body, put body
E no dey your body, comot body
If e dey your body, put body
E no dey your body, comot body
If e dey your body, I say put body
E no dey your body, comot body
Comot body, comot body
Comot body
If e dey your body, put body
E no dey your body, comot body
If e dey your body, put body
E no dey your body, comot body
Comot body comot body
Comot body comot body
Anytime you see me high
I dey on my molly
Anytime you see me high
I dey on my money
Anytime you see me high
I’m high on my money
Onyeoma, onyeoma, onyeoma 2kay
Onyeoma, onyeoma, onyeoma 2kay
The money plenty hey (investor Zillion)
The money plenty hey (Beamer lagger)
The money plenty hey (Chima)
The money plenty (Yo poppy)
The money plenty hey
E plenty
You no get money make you tell me why you get pocket o
This kind money no be the money wey Dey for wallet o(man like Chico)
The money long the money long
E no go finish o (Papi Chulo)
The money long the money long
E no go finish o (Tata)
If you get money (ye)
If you get money
If you get money (ye)
Abuja girls go like you
Who no get money
Who no get money
You no get money
Nobody go send you
If you get money
If you get money
If you get money
Lagos girls go like you
Who no get money
Who no get money
Who no get money
Nobody go send you
Anytime you see me high
I dey on my molly
Anytime you see me high
I dey on my money (Aaron Samuel)
Anytime you see me high
I’m high on my money
Onyeoma, onyeoma, onyeoma 2kay
Onyeoma, onyeoma, onyeoma 2kay
If you get money
If you get money
Port Harcourt girls go like you
You no get money
You no get money
Who no get money
Nobody go send you

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…