[Lyrics] Mr Gbafun – Sapa Lyrics

I know say e no go red forever
YG loshey beat
As I dey like this I no get kara
I don check up with my last card
Omo i dey face my Sapa
Now I dey face my Sapa
I know say
I go gba Ope Nla Nla
And enemies go pray
Make I scatter
But now I dey face my sapa
Me I no dey see them rara
Wetin I know be say
E no go red forever o
Forever
E no go red forever
Eye wey dey red
E no go red forever
Forever
E no go red forever
I dey on a low my bruda
Leave me alone my bruda
Unless we wan
Talk on the gooba
Na wetin dey
Sweet my body like sugar
All my head dey hot
I need to cool off cool off
Miolema gun okada
I need to pull up pull up
And as a broke boy
I no dey seek for true love
The matter go too long
If she stay for too long
She go frown
When I say e no Dey
If she stay too long
She go voice one day
Emi ode le tori
Omokan losun inu Posi
Cos I know say
E go be but eye go see
As I dey like this I no get kara
I don check up with my last card
Omo i dey face my Sapa
Now I dey face my Sapa
I know say
I go gba Ope Nla Nla
And enemies go pray
Make I scatter
But now I dey face my sapa
Me I no dey see them rara
Wetin I know be say
E no go red forever o
Forever
E no go red forever
Eye wey dey red
E no go red forever
Forever
E no go red forever
Wetin go red forever
Na blood
Stay with me in the hard time
If you be my bruh
I no beg you stay
Oloun Ngbor
Cos wetin hard go soft
E sure on God
Sapa na for maintime
Not for a lifetime
If I still dey alive
I get extra time
To hussle for my dough
Jagunlo bi commando
Eeyan C Ronaldo
I get many goals
Modema achieve e
O sure mi seh
T’oro yen obaniyowo
S’apo mi ma call mi seh
Oro owo yen gaangaan
Lo Kanmi seh
I’m on a red frown face
Ara nkanmi seh
As I dey like this I no get kara
I don check up with my last card
Omo i dey face my Sapa
Now I dey face my Sapa
I know say
I go gba Ope Nla Nla
And enemies go pray
Make I scatter
But now I dey face my sapa
Me I no dey see them rara
Wetin I know be say
E no go red forever o
Forever
E no go red forever
Eye wey dey red
E no go red forever
Forever
E no go red forever

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…