[Lyrics] ODUMODUBLVCK – WOTOWOTO SEASONiNG Lyrics

Lyrics
Drive-by, ujo
Black sheep for life, black sheep forever
Izgaaju ’til we kpeme, Antiworld gangsters (Ujo)
GE records, you get me? ODUMODUBLVCK (NATIVE)
This be my victim
Whip one, whip two, whip through
Kala na the in thing (Wetin you go do?)
I go sing along
With the men for the win-win (Chineke, God)
Drive-by, ujo (Ujo), sching him
Wotowoto seasoning (Ujo, prrah)
Oya oh
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh (Ooh)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh, Aba boys)
Oya oh (Prra)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh (Oya oh)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Yeah (Woah)
I Dey find one kele wey go give me heavy dose (Eh)
Play me tiki-taka, we run the monkey post (Ayy)
Doggy pose, I give her yakata (She collect)
Pakuromo givе am abara
For yansh, wallahi, you do the stanky legg (Poo)
I shoot, e diе, e turn to cadaver (Ayy)
The skirt, e tight, the Hammer wey I palm
I drink, I high (Who you be?)
Omo, na me be the guy, but
This be my victim (Abobi, what is up?)
Whip one, whip two, whip through
Kala na the in thing (Wetin you go do?)
I go sing along
With the men for the win-win (Chineke, God)
Drive-by, ujo (Ujo), sching him
Wotowoto seasoning (Ujo, prra)
Oya oh
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh (Oya oh)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh (Oya oh)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh (Oya oh)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
(Woah)
Oya, oya, oya oh (Oya oh)

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…