[Lyrics] Omawumi – Away Lyrics

Hmmmm you know this thing
The thing na jeje oh dey break body booth oh
This life na only one that’s all finish
It’s Omawonder baby eh eh eh yea
You have a broken heart
And I know it’s hurting deep inside yeah
So many people lie
Well I know it’s really hard to try oh
No don’t you look the other way
You’re gonna see a brighter day
Don’t let this feeling phase the way
You’ll surely see a brighter day
You want house but if you kpai e don finish be that oh
You want motor but if you kpai e don finish be that oh
Forget your worries my person no go kill yourself oh
Cause na only one life you get make you live your best oh
Woah woah cool cool cool temper
Make you no dey worry
My brother everything go settle oh oh ah ah oooo
Cool cool cool temper
Make you no dey worry
My sister everything go jel oh
Poverty away away
Jealousy away away
Gbe bo lum away away
Abeg make you stay away from me
Poverty away away
Jealousy away away
Gbe bo lum away away
Abeg make you stay away from me ah ah ah yo ooo
Everyday na the same
But you can choose to live it differently
People are on your case
Nobody dey smile nobody friendly
After the struggle wey you struggle
Somebody fit come do the double
All things na jeje by the way
You’re gonna see a brighter day
You want house but if you kpai e don finish be that oh
You want motor but if you kpai e don finish be that oh
Forget your worries my person no go kill yourself oh
Cause na only one life you get make you live your best oh
Woah woah cool cool cool temper
Make you no dey worry
My brother everything go settle
Cool cool cool temper
Make you no dey worry
My sister everything go jel oh
Poverty away away
Jealousy away away
Gbe bo lum away away
Abeg make you stay away from me
Poverty away away
Jealousy away away
Gbe bo lum away away
Abeg make you stay away from me ah ah yo oooo
Cool cool cool temper
Make you no dey worry
My brother everything go settle oh wey ah ah yo oo
Cool cool cool temper
Make you no dey worry
My sister everything go jel oh
Poverty away away
Jealousy away away
Jealousy away away
Abeg make you stay away from me
Poverty away away
Jealousy away away
Gbe bo lum away away
Abeg make you stay away from me
Ha ha ha yo ooooo ha ha ha yo ooooo
Ha ha ha yo ooooo

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…