[Lyrics] Omawumi – Mr Whiny Lyrics

Lyrics
Talk am, talk am, talk am straight, talk am straight
And make you talk am, talk am, talk am straight
Mr. Whiny Whiny
You just dey for that side, you just dey whine me
Wetin you go gain with all these your lying?
Mr. Whiny Whiny
You wan whine me like clock
If you want to knack o, why you no talk say you wan knack o (talk am straight)
If you no wan marry, why you go talk say you wan marry (talk am straight)
Why you dey do me corner-corner dey play like you are Maradona
Dey wash me like I be detergent, abi you dey ment?
Mr. Whiny Whiny
You just dey for that side you just dey whine me
Wetin you go gain with all these your lying?
Mr. Whiny Whiny
Talk am, talk am, talk am straight, talk am straight
Talk am, talk am, talk am straight, talk am straight
Talk am, talk am, talk am straight, talk am straight
And make you talk am, talk am, talk am straight
Mr. Whiny Whiny
You just dey for that side, you just dey try me
Abi dem no tell you say I dey craze ni? Eh, eh
Mr. Whiny Whiny
You wan whine me like clock
Talk am, talk am, talk am straight, talk am straight
Talk am, talk am, talk am straight, talk am straight
Talk am, talk am, talk am straight, talk am straight
And make you talk am, talk am, talk am straight eh (you think you are Brother Lai)
(Na me be Muhammed o)

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…