[Lyrics] Otega – Single Lady Lyrics

Lyrics
Hmmmmm hhmmmm
Man I been with lotta girls
Me I don dey with plenty women
But single mothers are the best
Dem no go ever repeat Wetin do them
Dem say Na once bitten is twice shy
Every single lady want a nice guy
But dem no too Dey hear word
Especially all those fine ones
She fit get Brest make she no get sense
She fit get yansh make she no dey reason
She get hear but she no Dey listen
My baby too Dey over calculate o
She fit get yansh make she no get sense
She fit get brest make she no get sense o
She get hear she no dey listen
Take it slowly o
Do am jeje If you Dey carry your body o
You dey kill me no be small small
With the way you Dey carry your body o
Do me jeje jeje if you wan dey carry your body
Baby do me jeje je If you wan dey carry your bodyyyyy
If you wan dey carry your body do am jejely
If you wan dey catwalk baby make you dey consider me
Cause each step that you take e dey make bad man
Just wan fade away
Each step that you take e dey make me wan fade away
Omo I go buy you plenty things
Omo I go buy you teddy
Omo I go buy you plenty jeans
Baby I go buy you fendi
Buy you fine skirt to dey slay for me oo
Ma lera maa lera momi
Ma lera malera momi o
Do me jeje If you wan dey carry your body o
Baby you dey kill me no be small
With the way you dey carry your body o
Do am jeje jeje If you wan dey carry your body
With the way you carry your bodyyyy
Tega kan bayi
Emi lon peni tega kan bayi
Jogbo street o

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…