‎[Lyrics] P-Square – Jaiye (Ihe Geme) Lyrics

Lyrics
P-Square
Okay yeah iyahhh
Na tin dey craze
Jaiye ori mi
Jaiye jaiye ori mi
Jaiye ori mi (Yeah iyahhh)
Jaiye jaiye ori mi
Ihe geme
Ihe geme eeh
Ihe geme
Ihe geme eeh
Ima nihe geme (Jaiye ori mi)
Ihe geme eeh (Jaiye Jaiye ori mi)
Ihe geme (Jaiye ori mi)
So put your hands up in the air (Jaiye lo jaiye jaiye ori mi)
Make we jaiye (Jaiye lo jaiye jaiye ori mi)
Na there I dey (Jaiye lo jaiye jaiye ori mi)
Ihe geme (Jaiye ori mi)
Ihe geme
Put your hands up in the air (Jaiye lo jaiye jaiye ori mi)
Make we jaiye (Jaiye lo jaiye jaiye ori mi)
Na there I dey (Jaiye lo jaiye jaiye ori mi)
Ihe geme (Jaiye ori mi)
Ihe geme me me me
Jaiye ori mi (Eey)
Jaiye jaiye ori mi (Uh huh)
Jaiye ori mi
Jaiye jaiye ori mi (Eehh)
Je kan sa ma soro
Je kan sa ma soro eeeh
Sebi na dem get their mouth
Wetin dem like make dem talk
I go dey live my life
I go dey live my life
If you try me
You go chop breakfast
You go chop breakfast (Ge geh oh ooooh)
Oya put your hands up high
I know you dey feel that vibe
Cos I know get your time
Say na money dey my mind (Yeah)
If you no make am oh
Wetin you gain
Brother wetin you gain
So put your hands up in the air (Jaiye lo jaiye jaiye ori mi)
Make we jaiye (Jaiye lo jaiye jaiye ori mi)
Na there I dey (Jaiye lo jaiye jaiye ori mi)
Ihe geme (Jaiye ori mi)
Ihe geme
Put your hands up in the air (Jaiye lo jaiye jaiye ori mi)
Make we jaiye (Jaiye lo jaiye jaiye ori mi)
Na there I dey (Jaiye lo jaiye jaiye ori mi)
Ihe geme (Jaiye ori mi)
Ihe geme me me me
Jaiye ori mi (Yeah ee)
Jaiye jaiye ori mi (Hey hey uh huh)
Jaiye ori mi (Okay)
Jaiye jaiye ori mi
Omo na enjoyment we want shake body
Tell dem e still dey body
P-Square go make you soji
Even though we too get money oooh
I go dey live my life
I go dey live my life
If you try me
You go chop breakfast
You go chop breakfast (Geh geh oh ooooh)
Oya put your hands up high
I know you dey feel that vibe
Cos I know get your time
Say na money dey my mind (Yeah)
If you no make am oh
Wetin you gain
Brother wetin you gain
So put your hands up in the air (Jaiye lo jaiye jaiye ori mi)
Make we jaiye (Jaiye lo jaiye jaiye ori mi)
Na there I dey (Jaiye lo jaiye jaiye ori mi)
Ihe geme (Jaiye ori mi)
Ihe geme
Put your hands up in the air (Jaiye lo jaiye jaiye ori mi)
Make we jaiye (Jaiye lo jaiye jaiye ori mi)
Na there I dey (Jaiye lo jaiye jaiye ori mi)
Ihe geme (Ihe geme jaiye ori mi)
Ihe geme (Ihe geme)
Ihe geme
Ihe geme eeh
Ihe geme
Ihe geme eeh
Ima Ihe geme
Ihe geme eee
Ihe geme
Ihe geme eeeh

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…