[Lyrics] Peruzzi – Baba God Ft. Patoranking Lyrics

Lyrics
Santamara kura baba, ayy Baba
(Go)
Say Baba
(Speroach Beatz)
Oh Baba, ayy Baba
Santaria Baba, ria Baba ayy
Whaya say
Strong grace and mercies
Ayy Baba
And anointin’ oil combine
Santamara kura Baba, ayy Baba
(Loose)
Baba God
I say na you wey dey carry my cross
You talk say make I no hustle by force
So, everyday me I dey countin’ my plus, no minus
Baba God
I say na you wey dey carry my cross
You talk say make I no hustle by force
So, everyday me I dey countin’ my plus and I no minus
For a long time you don cover me so (yeah-yeah)
They can’t touch me again
If no be you wey cover me so
Dem for don take me away
Man dem wey know me before
They don’t know me again
They don try but they can’t conquer the boy
They can’t hold me again
This love, there’s somethin’ about it (I say me)
I can’t do without it (Baba, this love)
There’s somethin’ about it (I say me, I say me)
I can’t do without it (this love)
There’s somethin’ about it (somethin’)
I can’t do without it (this love)
There’s somethin’ about it (loose)
I can’t do without it
Baba God
I say na you wey dey carry my cross
You talk say make I no hustle by force
So, everyday me I dey countin’ my plus, no minus
Baba God
I say na you wey dey carry my cross
You talk say make I no hustle by force
So, everyday me I dey countin’ my plus and I no minus, ayy
On my knees I dey cry to God (ayy Baba)
My God dey for my back and e no dey sleep
That’s why I (loose, santamara kura baba, ayy Baba)
Whaya say
E sure me die, e sure me die, e sure me die
As a ghetto man say I go wear suit and tie
E sure me die, e sure me die, e sure me die
Profitin’ on my business and e go multiply
I just dey denge, I dey denge dey pose
Every button wey dem open dem close
Sorry man if I no fit compose
I’m a top star, count me as one of those
And me say God willin’, God willin’, yeah
We never gonna stop winnin’, stop winnin’
Forever chillin’ and bubblin’, bubblin’
From my heart, me say, “This is what me pray everyday”
This love, there’s somethin’ about it (I say me)
I can’t do without it (Baba, this love)
There’s somethin’ about it (I say me, I say me)
I can’t do without it (this love)
There’s somethin’ about it (somethin’)
I can’t do without it (this love)
There’s somethin’ about it
I can’t do without it
Baba God
I say na you wey dey carry my cross
You talk say make I no hustle by force
So everyday me I dey countin’ my plus, no minus
Baba God
I say na you wey dey carry my cross
You talk say make I no hustle by force
So everyday me I dey countin’ my plus and I no minus
Ayy, yeah Baba
Prrr-ayy
Prrr-ayy
Loose (santamara kura baba, ayy Baba)
(Spyritmyx)

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…