[Lyrics] Philkeyz – Marry Me Lyrics

Lyrics
Girl, you the best that I have
I don check no one be like you
Every little thing that I do
I no know I must think of you
I been searching up and down
I can’t leave you alone
Omoge na who born you sef?
Would you marry me marry me?
Marry me oh marry me
Marry me marry me marry me
Oh marry me
Marry me marry me marry me
Oh marry me
Marry me oh marry me
Would you marry me oh marry me oh
E go be like tong tong tong,
Say baby me go love you now and forever
E go be like tong tong tong
Say baby me go love you now and forever
Baby the love of my life
Na you wey dey the depth of my heart
Tell me what is the procedure?
How much e go take?
The first time that I saw you oh
I don know say I go love you oh
The thing hit me like a tornado
And I don know say I go stay with you
I go stay with you
Baby no go underrate
The thing wey I carry you can’t underrate it
Do you know my capability?
My capability in my community?
Safe to say no be you
I for don dey flex with another girl
I for dey do the things wey guys dey do
Carry one girl and change another one
Whenever I see you my heart go dey beat
If I think am my heart go dey cut
I hope my story don touch your heart
Just make me happy and be my bride
Would you marry me, marry me?
Marry me oh marry me
Marry me marry me marry me
Oh marry me
Marry me marry me marry me
Oh marry me
Marry me oh marry me
Would you marry me oh marry me oh
E go be like tong tong tong
Say baby me go love
You now and forever
E go be like tong tong tong
Say baby me go love
You now and forever

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…