[Lyrics] Reekado Banks – Ozumba Mbadiwe (Remix) Ft. Lady Du Lyrics

[Intro]
P, P

[Verse 1: Reekado Banks]
I no dey move dat way
Don’t make me move dat way
Me I no wan sleep for highway
‘Fore you cross, gaz look your sideways
Me I no come Lagos for child’s play

[Pre-Chorus: Reekado Banks, (Fireboy DML)]
So I hear say dem dey find me (won wa mi, won ni won wa mi)
For the long time I been silent (won wa mi, won ni won wa mi)
I dey run am, I be Sterling
But they think say I’m in hiding
Cos they don’t know how to find me

[Chorus: Reekado Banks]
I’ll be on Ozumba Mbadiwe
I’ll be on Ozumba Mbadiwe
I’ll be on Ozumba Mbadiwe
I’ll be on Ozumba Mbadiwe
I’ll be on Ozumba Mbadiwe
Coming to you
Coming to you
You might also like
Adaobi
Mavins
MY EYES
Travis Scott
TELEKINESIS
Travis Scott
[Verse 2: Fireboy DML]
Won I’oIowo Io n s’ore olowo
1 milli for my head oh (ewe)
You better follow who know road
Since 2019 when I don blow
I been on a roll, if you don’t know
And I no get timе for your convo
‘Cause na money I dey find (na monеy I dey find)
E no easy for Lagos
Do me a favour
Pay me on time (eh eh eh)
If I owe you a favour
Make you no vex
If you see me online (eh eh eh)
Won ni won wa mi
Wetin concern me?
I’m in San Francisco jamming
Sho’ngbo mi?
Oya oya oya, send me my money
Oya oya oya, wire my raba
Owo Io Ie gbe mi wa Ie
Owo Io Ie gbe mi wa Ie
And in case the money enter
I go dey oriental
For Ozumba Mbadiwe
[Chorus]
I’ll be on Ozumba Mbadiwe
I’ll be on Ozumba Mbadiwe
I’ll be on Ozumba Mbadiwe
I’ll be on Ozumba Mbadiwe
I’ll be on Ozumba Mbadiwe
Coming to you

[Outro]
P, P
Giddem!
Ozumba, Ozumba
Ozumba Mbadiwe

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…