[Lyrics] Rema – Jo Lyrics

Lyrics
Oya baby jo-jo-jo-jo-jo
Jo-jo-jo-jo-kijo (ayy)
Baby girl, you promise say you no go play me like Rona-na-naldinho (ayy)
I’m in love with my African woman, Angelique Kidjo (uh)
Me I don tell my mama say na you be my wife ooh (ayy)
Hmm, Omotola you dey boost my dada
Whoa-whoa-whoa-whoa
I like it when you dey call me dada
Whoa-whoa-whoa-whoa
Other girls they dey bu bu ga ga
Whoa-whoa-whoa-whoa
Only you be my baby pana
Whoa-whoa-whoa
Where you dey, ooh?
When I dey call your phone
You no dey pick my call
Baby, wetin your friends don’t talk
Shey na because I be star dem talk say I dey get many girls
Me I no go lie I dey get but baby na you I choose
Come baby Juma gimme sugar, you dey gimme sugar
Plenty calories dey for your sugar ooh, hmm
Come baby Juma gimme sugar, ooh ginger
You dey pull my trigger
Jo-jo-jo-jo-jo
Jo-jo-jo-jo-kijo (ayy)
Baby girl, you promise say you no go play me like Rona-na-naldinho (ayy)
I’m in love with my African woman, Angelique Kidjo (uh)
Me I don tell my mama say na you be my wife ooh (ayy)
Hmm, no mind them all of them they go deceive you, oh
Hmm, if I tell you say I love you baby dey believe me oh
Hmm, they dey use corner eye all of them they dey jealous you, oh
Hmm, if I give them chance all of them
They go dey rush me ooh, dey rush me ooh
(Tell me why you con dey vex for me, ooh)
Baby no dey vex for me, oh
Anytime wey you dey vex I go give you, mm
I go give you, mm hmm, Obianuju
(This you love na juju, juju, juju)
Oya baby jo-jo-jo-jo-jo
Jo-jo-jo-jo-kijo
Baby girl, you promise say you no go play me like Rona-na-naldinho (ayy)
I’m in love with my African woman, Angelique Kidjo (uh)
Me I don tell my mama say na you be my wife ooh (ayy)
Hmm, Obianuju
Say this love is true
You dey make me do like fool
Hmm
Hmm, Obianuju
Hmm, this love is true
You dey make me do like fool

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…