[Lyrics] Reminisce – Daily Basis Lyrics

I no get time to waste around
My life is sweet no be small oo
I’m making money on a daily basis
Making money on a daily basis
I no get time to waste around
My life is sweet no be small oo
I’m making money on a daily basis
Making money on a daily basis
If I no get mouth na tele tele
Now i don get plenty pepper
I must to shake town well well
Must to shake town well well
If i no get mouth na tele tele
Now i don get plenty pepper
I must to shake town well well
Must to shake town well
Ibile, them dey use dey play before but shit change
Dem underrate me wella but these days
When dem see me for street na to we kale
Oya baba oo ibile no fit fade
Gba gbabe na true joor kole sele
Everything to ro nisin lo’le tele
By His grace i say na forward ever
I dy run i dy go dey say i too clever
Won ti gba pe emi Loga i be master
O ti pe gan lati odo cabassa
I be giving dem giving dem baca
Sebi lion l’awon eyan Mufasa
I dn dy chop but mi o ti yo
The blessings I receive ko ti to
I am very determined like papillo
Very very bigger than tobambico
I no get time to waste around
My life is sweet no be small oo
I am making money on a daily basis
Making money on a daily basis
I no get time to waste around
My life is sweet no be small oo
I am making money on a daily basis
Making money on a daily basis
If i no get mouth na tele tele
Now i don get plenty pepper
I must to shake town well well
Must to shake town we well
If i no get mouth na tele tele
Now i don get plenty pepper
I must to shake town well well
Must to shake town well well
Allow me take you back to old school
We dey trek go studio with no shoes
Garri abo kan with pure water half bag
Juzt to fill our stomach to do one track
Fuel no dy jen wo session one track
Toothbrush ati toothpaste wan nu back pack
Black T-shirt but same jeans and same shoes
Just in case your session enter night cruise
All man don suffer all man don see
No man fit change wetin you want be
Just dey give them dey give dem no fear
When dey tire dey hear dey go begin hear
I dn dy chop but mi o ti yo
The blessings I receive ko ti to
I am very determined like papillo
Very very bigger than tobambico
I no get time to waste around
My life is sweet no be small oo
I am making money on a daily basis
Making money on a daily basis
I no get time to waste around
My life is sweet no be small oo
I am making money on a daily basis
Making money on a daily basis
If i no get mouth na tele tele
Now i don get plenty pepper
I must to shake town well well
Must to shake town we well
If i no get mouth na tele tele
Now i don get plenty pepper
I must to shake town well well
Must to shake town well well

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…