[Lyrics] Sean Tizzle – Al Barakah Lyrics

Lyrics
Anytime wey dem dey wahala me
Oluwa na you dey pamper me
Na you say make me I no worry
The way you bless me just dey wonder me
Alubarika
Ni gbogbo wa n fe
Ni gbogbo wa n fe
Ni gbogbo wa n fe
Alubarika
Ni gbogbo wa n fe
Hallelujah
Alubarika
Ni gbogbo wa n fe
Ni gbogbo wa n fe
Ni gbogbo wa n fe
Alubarika
Ni gbogbo wa n fe
Hallelujah
Ile aiye yi nika
Wan le so Trouser eniyan di nicker
Perere mi for insta
Dem dey sasako mi for Twitter
But you know I’m not a quitter
I & I is a believer
Fortune smile on me quicker
And you know I’m an achiever
Anytime wey dem dey wahala me
Oluwa na you dey pamper me
Na you say make me I no worry
The way you bless me just dey wonder me
Alubarika
Ni gbogbo wa n fe
Ni gbogbo wa n fe
Ni gbogbo wa n fe
Alubarika
Ni gbogbo wa n fe
Hallelujah
Alubarika
Ni gbogbo wa n fe
Ni gbogbo wa n fe
Ni gbogbo wa n fe
Alubarika
Ni gbogbo wa n fe
Hallelujah
Ire a Kari
Eni ba lomo
Eni kan loba
Eni lo lomo
Wetin I carry
Oil dey for me head
And e sure for me
My daily bread
I don go embassy tire
Just to get visa
And now I am on fire
I’m chilling in Ibiza
Alubarika
Ni gbogbo wa n fe
Ni gbogbo wa n fe
Ni gbogbo wa n fe
Alubarika
Ni gbogbo wa n fe
Hallelujah
Alubarika
Ni gbogbo wa n fe
Ni gbogbo wa n fe
Ni gbogbo wa n fe
Alubarika
Ni gbogbo wa n fe
Hallelujah
Oya send your blessings from above
Send down like manner from above
Send your blessings from above

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…