[Lyrics] Seyi Shay – Big Girl Lyrics

Big Girl Lyrics by SEYI SHAY

Melanin popping bilioto oh no
Before you talk make you observe
Don’t let me display oh, oh no no no no
See money wey full for the bullion van, oh no
I say before you talk joh wo rora ma
Look face oh, oh no no no
Cause man dem a know say

Big girl, I be big girl
Big girl, I be big girl
Big girl, I be big girl
Cause I depend on me
Big girl, I be big girl
Big girl, I be big girl
Big girl, I be big girl
And I depend on me

(Eeeeh) big girl
See anywhere where I dey
(Eeeeh) big girl
Bere lowo ade
(Eeeeh) big girl
See anywhere where I dey
(Eeeeh) big girl
See anywhere where I dey

I no dey bother nobody now
Bere lowo ade
Their money can’t do me nothing now oh
International somebody
Dem want to follow me gum body
Moti de America
Too hot dem no fit handle that

Melanin popping bilioto oh no
Before you talk make you observe
Don’t let me display oh, oh no no no no
See money wey full for the bullion van, oh no
I say before you talk joh wo rora ma
Look face oh, oh no no no
Cause man dem a know say

Big girl, I be big girl
Big girl, I be big girl
Big girl, I be big girl
Cause I depend on me
Big girl, I be big girl
Big girl, I be big girl
Big girl, I be big girl
And I depend on me

(Eeeeh) big girl
See anywhere where I dey
(Eeeeh) big girl
Bere lowo ade
(Eeeeh) big girl
See anywhere where I dey
(Eeeeh) big girl

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…