[Lyrics] Seyi Vibez – All The Time Lyrics

Lyrics
How many years will I hold on?
They wonder as I dey go up
Spirit of the ocean
Rastafi, k’oma jo lo
Can’t let no man, control me
Ko gbo nkankan, unruly
Controller, goddess body
She be my controller
Girl, I’ve been on the road all my whole life
‘Cause I gats make use of my own, life
I can’t tell, the devil is a liar
Shout out to all my fans, wey be die hard
No woman, no cry
Bobo dey try
Do re mi, fa so, ko s’ija ni church
Won ni “ibo mo ma gbe gba?” (I can hear-hear, hear your voice)
Won f’ejo mi sun (I can’t get to her, mama mi)
Jebure, awo olugbebe (I can’t stop ’bout you, ’bout you)
K’oma je kin sun (I can’t go on-on, uhh-favor me small)
Adum’aradan, I dey your domot
I pray my blessings no go comot
‘Cause as you see me so, I dey on God
Wetin no concern me, I dey lock up
Dem shouting “Ye” like I’m Burna
Omotola, Temi Turner
Tiwon bota bi ti Konga
Now, some of dem say “Seyi, l’ogbaa”
Girl, I’ve been on the road all my whole life
‘Cause I gats make use of my own life
I can’t tell, the devil is a liar
Shout out to all my fans wey be die hard
No woman, no cry
Bobo dey try
Do re mi, fa so, ko s’ija ni church
Won ni “ibo mo ma gbe gba?” (I can hear-hear, hear your voice)
Won f’ejo mi sun (I can’t get to her, mama mi)
Jebure, awo olugbebe (I can’t stop ’bout you, ’bout you)
K’oma je kin sun (I can’t go on-on, uhh-favor me small)
(Yo Dibs, Yo Dibs)

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…