[Lyrics] Shallipopi – Elon Musk (Remix) Ft. Fireboy DML & Zlatan Lyrics

They call me Shallipopi

All this my southti boys

Ranzi e dey bodey

Durand e dey bodey yanki

Dolapo dey bodey

Elon musk say na Pluto boy ehh

Him na tesla kid

Only one with the Tesla toy ehh

No bitch boy say

No go Dey

Funds dey lowkey no Go Play

Shallipopi I work all day putomania we fly all day

Inside dah your evian soap

And ther Evian dey inside x3

All this Elon musk boys

Para dey body (dem dey vex)

Btc dey body (too much )

Money too choke abeg

1 azul 12 people you no fit be my cartels (for were)

Look at my squad you can tell

If you no see ebi you go see areaway take up from there

All this one’s

Dem , this one’s

This one’ when you see them make way

Evian dey

Maga dey

So therefore everyday na payday

I say no go put bodey if you no get mind

Unles your mind go dey

You wan chop life you no wan pay price

My guy na there you go dey

All this my southi boys

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…