[Lyrics] Soft – Comot Body Lyrics

Comot Body Lyrics by SOFT

Soft bang! Bang! Bang!
Oh (Pariiiii)
I say comot body put nyash
Let the gbedu enter you (Iye)
Ajinomoto boggy down
Ah ejo ya oh

Say I get men with bullion van
Awon temi festac oh
Omo this jolly no be chais
Issa banger (Banger)

50 bottles of maya
(Maya oh) (Maya oh)
Bring me packet of cent moris
Amaka no like yawa
(Yawa oh) (Yawa oh)

She just want to burn kaloris
Kalo kalo kalo kalo kalo
Kalo kalo kalo kalo kalo
Kalo kalo kalo kalo kalo
Kalo kalo kalo kalo kalo
Lo ka lo

I say comot body put yarsh
I say comot body put yarsh
Let the gbedu enter you
Ajinomoto boggy down
Ah ejo ya oh

Say I get men with bullion van
Awon temi festac oh (Awon temi festac omo)
Oyeoma na man with raba
Area call am baba oh (Baba oh)

So mo need lati jaiye yi (Bga owo yi)
Buy everything for mummy
Rale ni Miami oh
Kole fu my mommy
Kole fu my mommy

50 bottles of maya
(Maya oh) (Maya oh)
Bring me packet of cent moris
Amaka no like yawa
(Yawa oh) (Yawa oh)

She just want to burn kaloris
Kalo kalo kalo kalo kalo
Kalo kalo kalo kalo kalo
Kalo kalo kalo kalo kalo
Kalo kalo kalo kalo kalo

I say comot body put yarsh
I say comot body put yarsh

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…