[Lyrics] T Dollar – IF Lyrics

O na, na, na
Whoa, whoa
O na, na, na
Nobody know wetin eyes don see
E no easy my Brody
Hustle everyday no sleep
Kama bale gba shenking
Mama tell me say make I no Dey rush
Say one day e go reach my turn
Huh uh, but them no even notice
Say Boi just Dey work e no sleep
Plenty money just Dey come my way
Korimi jowo ma sunle
Emi ofe toshi laye mi
Nitori owo ni mofi sanle
One time I don try I’m still trying
Strive hard with no cash I’m still smiling
And I know say I do bad things
Baba if e no be you
Man I phor don die tey tey
I phor don dey seke
Eleda dakun tete
Tete bamishe temi ko bosi
Bless me with plenty money
Sheybi you get plans for me
Nah you go do ham for me
So many many times I dey work
Pray to God say make e just better
Nah only you emi ko
If e no be God
Miole ma dabira
Awon kan wi Awon kan soo
Making money nah the sure plug
Awon tan gbo temi gan won po
If I don reach my bus stop
Make you answer
Cos I dey try I dey work hard
Make my time reach here fast fast
E no go good if I suffer
If e no be you baba God
Many things I can’t talk
Protect me from bad ones
Make them no go know my password
Baba if e no be you
Man I phor don die tey tey
I phor don dey seke
Eleda dakun tete
Tete bamishe temi ko bosi
Bless me with plenty money
Sheybi you get plans for me
Nah you go do ham for me
Olu mix on the mix

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…