[Lyrics] T Dollar – Ologo Forever Lyrics

Lyrics
Yeah
Wetin I wan talk no get option
Just dey find the money, i-yo
O lo-lo-lo-lo, lo-ooh-ah, o lo-lo-lo
(Yooooo)
Mm, as a small boy wey dey work (wey dey work)
Nobody dey for the boy
I dey try hard ’cause family go chop (chop)
E no easy at all
But, I dey push am with my confidence
Iya nbe, baba n ja ticket
And in all things, them say “family first”
(Emi, iwo, l’owo Olohun)
No forget me, abeg
‘Cause e don hard for my guidance (guidance)
They don try their best, abeg (they don try their best)
As e don be, aya wonja (wonja)
‘Cause we no dey for standard form (standard form)
Them dey wait d’igba t’aye a gbo (t’aye a gbo)
And no be say I gallant much
Yo, I dey do my things on God (on God)
Bad energy comot
Kini mofe soh na? (kini mofe soh na?)
Na to dey pray to God
Pray to God, make I get for sure
And, it’s not my fault
Baba God nikan l’ole soh (yo, oh-oh-ah)
But, if I no get today
(Wetin I gain if I no get?)
When family dey wait
(Family, family dey wait though)
Won ni “kin ma lo sun le”, pe “kin di de”
I no fit dey wait
Yo, mio le sun never oh (never oh, eh-eh)
Ologo forever l’emi oh (ko wo’le wa, emi l’omo Olohun)
It can only get better oh
Mio le shey illegal oh (ahn)
Never say never oh
Listen, say
Awon tani ko duro, pe “a ma hot”
Catapult lon fire s’odo wa, tori omo yen o gara tan
Na why I dey pray to tha Lord, bamishe
Je ko soft ’cause to make am nah by force
I no do competition with anybody
If anybody, mio gbe’se ran anybody
E ma wo bi Teletubbies
I no dey underrate anybody
As in anybody, oloore le je anybody
As you dey work, k’oma chop (never oh, eh-eh)
K’oma sub, k’oma bomb, k’oma nurse
Ma shey plus oh, my brother man
As you dey hot, rora soh
Leave them, k’oma wonder bi wo shen gara tan
Awon ni customer
If you get believe, e go set (oh-ah)
I repeat, e go set
Iwo fi won le k’oma vex
Awon na be-be ko debe
But, if I no get today
(Wetin I gain if I no get?)
When family dey wait
(Family, family dey wait though)
Won ni “kin ma lo sun le”, pe “kin di de”
I no fit dey wait
Yo, mio le sun never oh (never oh, eh-eh)
Ologo forever l’emi oh (ko wo’le wa, emi l’omo Olohun)
It can only get better oh
Mio le shey illegal oh
(Aje on the Mix)
(Killah)

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…