[Lyrics] Wande Coal – Nobody Holy Lyrics

Lyrics
Legend o
Ahn-ahn
Don’t tell me (iskaba)
Something that
I come to kill them
This is my kingdom
Na who talk say dem holy? Eh-eh
Na who dem talk say marry? Eh
Nobody holy, nobody holy o
No come dey tell me, dey tell me a story o
No come dey tell me, nobody dey kpoli o
Pass me the kpoli, padi mí, Okoli o
No come dey tell me, dey tell me a story o
I no dey judge, nobody dey holy o
Everybody for this world dey kpoli o
I no fit tell you say me sef I holy o
Na your fault (na your fault)
E be likе say you no know say na your fault (na your fault)
By default, we dey givе dem by default (by default)
We dey get the money, ọmọ, na by force (na by force)
Na my choice, ọmọ, na because (na because)
E dey feel like say I dey for air force (air force)
Na the clause, na the contract, and the clause (and the clause)
Multiplication, ọmọ, and the plus (and the plus)
Ẹ ní tí yọ ti shamanya
Ayama, no dey do rubbish, ayama eh
No come dey do rubbish, ayama
Ayama, no dey do rubbish, ayama eh
See the way my people living, I’m feeling so bad
I don’t know how to tell them or teach them how to act
Don’t know how to preach ’cause me, I no be pastor
I don’t wanna be a pastor
Nobody holy, nobody oh-holy o
No come dey tell me, dey tell me a story o
No come dey tell me, nobody dey kpoli o
Pass me the kpoli, padi mí, Okoli o
No come dey tell me, dey tell me a story o
I no dey judge nobody dey holy o
Everybody for this world dey kpoli o
I no fit tell you say me sef I holy o
Na your fault (na your fault)
E be like say you no know say na your fault (na your fault)
By default, we dey give dem by default (by default)
We dey get the money, ọmọ, na by force (na by force)
Na my choice, ọmọ, na because (na because)
E dey feel like say I dey for air force (air force)
Na the clause, na the contract, and the clause (and the clause)
Multiplication, ọmọ, and the plus (and the plus)
Vuela mi talento (talento)
Traigo la luz sobre mi gente (sobre mi gente)
Quizá para ti sea diferente
Siempre a lomos de mi presente
Represento mi sentimiento
Nadie puede venir y cambiar mi mente
Sé lo que quiero, lo que quiero
Voy siempre paciente, sé lo que espero
Iskaba

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…