[Lyrics] Wyte – MMM Networks Lyrics

★ HOOK ★
MMM networks
MMM networks
MMM networks
MMM networks
No credit no call
No sub no data
No credit no call
No sub no data

★ Verse 1 ★
This network people
Make I put control see as parols dey via free food
U don collect moni
This network people
Make I hala my guy know how far
U don collect moni
This network people
Make I hala my peeps know how far
U don collect moni
This network people
Make I conversate my babe
U don collect moni
This network people
Even my close padi kpai laidis
U don collect moni

★ HOOK ★
MMM networks
MMM networks
MMM networks
MMM networks
No crеdit no call
No sub no data
No credit no call
No sub no data

★ Verse 2 ★
E meet m one girl online onе day ọ sị m na men no dey too like reason her packages
Na bundle ọ nọ nịa now nagwụ agwụ m chọlịa obele ego kogochalụ data
Na ọfukwa a G neme eme now nọga esolukwịa for life tata
Nsịa tinye na my side ka m nyelụ aka setụlụọ her delivery
Ọ sịm welịa nwayọ na my turn abụrọdị nke tata
Nne ị na agwazị m otua abụzị m tata
Ngwa nezienu anya ọnye sị nọnwerọ ego data
Mana nwa gwilu tight neme arrange turns
Ka a guy paa cool chelụ ụbọsị ọ ga abụ his turn
Afterall ihe nine neme mega turn by turn

★ HOOK ★
MMM networks
MMM networks
MMM networks
MMM networks
No credit no call
No sub no data
No credit no call
No sub no data

★ OUTRO ★
Your account is too low for this call
Dial 904airtime amount# to buy airtime directly from your bank
Thank you

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…